Vice President Namadi Sambo na him make
d commandment wen he dey rub minds with the board and supervising management of
the TCN plus including other officials of the power sector for the Presidential
Villa, Abuja.
According to the megaphone of TCN, Umar
Sanni, the Vice President yarn dem Chairman for TCN, Ibrahim Waziri, say the
government don fit identify areas wey go make am achieve him objective to dey supply
power steady.
The areas wey dem fit identify na to
give beta money to the power sector; make dem addressing how dem dey generate
am and make dem develop gas infrastructure wey dem take dey supply gas; plus
including the production of hydro-power plants wey go make dem fit meet dem
goal wey dem call vision 20:20.

No comments:
Post a Comment