Miss Simplicity - Divyanka Tripathi nd Vivek Dahiya wey their wedding na tomorrow wey be July 8 naim don do their pre-wedding party o nd dem sama us wit d correct correct ogbonge pinshures wey dem take for d wedding o....
Pinshures wey make me dey remember Sharukh Khan song for "Dilwale Dulhania Le Jayenge..
Mehndi Lagaake Rakhna(Keep the Henna Applied)
Doli Sajaake Rakhna(Keep the wedding Carriage Decorated)
Darwaaza khula rakhna(Keep your door open Divyanka)
Lene Tujhe O Gori, Aayenge Tere Vivek(To take you away oh fair one, your Vivek will come)...
Make una no mind me, see d pinshures afta d cut....
![](https://blogger.googleusercontent.com/img/b/R29vZ2xl/AVvXsEjvSm5GkztpfoLTNTr9tJJoQ0S0GWD4ylS7IFpNg9-NgW9D67AIgZQJ7ORpKMaHuQxxFFdBRxej7kD6Ai6cArRhdB1nrEDFzsiysQh-UQY0ONONq5l38a48iUBMsqKrZ8WZGxsR09T2Zqk/s1600-r/HEADER.jpg)
Thursday, July 7, 2016
(FOTO)SEE JOLLIFICATION AS DIVYANKA ND VIVEK DO PRE-WEDDING PARTY
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment