For all of una wey be Wizkid fans he don say make una dey shadow am O, make you dey shine you eyes well as he go soon drop first single from him tape wey he call “Sweet Love”. Na instagram Star Boy climb go Loud am as he share the art work for the single. And I believe say dis one too go blow as usual.
No comments:
Post a Comment