Miss Simplicity - Yes o Osas nd Ajibade wey Baba God sama one ogbonge package for June 21 dis yr naim don come out o come show pipu sey o d pikin wey Baba God give dem o, sey dem hapi o nd dem com tell pipu d name wey dem give their bundle of joy o...
Dem call d pikin Azariah TiwaTope Osarugue Ajibade o
Correct, d name make sense wella...ma'am Osas nd Gbenro sire, una too much...
No comments:
Post a Comment