Tompolo don deny say hin plus dem Avenger get one thing together. Tompolo con carry big becarefull give the Niger Delta Avengers plus say make drop dem weapon make dem join body enta peace tok with we Naija givernment. Tompolo yan this one tru hin lawyer Ebun-Olu Adegboruwa, He con still dey yan say no society dey grow tru violence. Say No matter how the war wan be na dialogue dem go take finish am. He yan say every evry now don sabi wetin dem dey fight for already so make dem wullop because say if dem continue so no thing go even dey again to take tush the area.

No comments:
Post a Comment