Miss Simplicity - Opeyemi Aiyeola wey be one actress wey many producers dey run afta then bt wey don kawasaka go outside our country go stay since wey she marry naim don sama us wit d pinshure of her two pikin wey be boys nd as I dey see d mata nd d levelz, dem make sense no be small..
See d pinshure afta d cut..
No comments:
Post a Comment