Boboye Oyeyemi, one Oga for Road Safety don present the report for the wey kpain our Minister to the Federal Executive Council (FEC) meeting wey our presido, President Muhammadu Buhari siddon on top. He say the na too much run kpain the late Minister of State for Labour and Employment, James Ocholi.
Boboye say dem Ocholi’s driver, who later kpain for hospital too no get license. He say wetin make the family quick kpain na bcos dem no still use seat belt. Abeg shey person wey dey back seat too dey use seat belt ni.
No comments:
Post a Comment