Thursday, June 2, 2016

GOVERNOR OSHIOMHOLE DON YAN NIGERIANS SAY MAKE DEM RESPECT WE PRESIDO

Governor Adams Oshiomhole dey yan we Naija pipu say make we carry beta beta respect give we  Presido Muhammadu Buhari plus say make we no gree for dem pipu wey dey yan lie about am plus dem Niger Delta Avengers wey dey reason say dem get liver pass we country. The group don dey get mind so tey dem yan say na dem dey bomb pipelines for the Niger Delta region dem still con swear say dem go still dey destroy dey go. Edo governor con yan say the evry evry suppose sabi say the country pass every evry E con yan say all the power wey dem form no make sense. E con carry beta welldone give we military say dem don try gan ontop the avengers mata.

No comments: