Miss Simplicity - Like dis like dis, my waka don carry me enta India again nd d news wey dey hot as in wey dey gbono feli feli there na one actress own wey her name be Divyanka Tripathi wey we know as Vidya on top Zee World soap opera wey d name be d Banoo Main Teri Dulhann(The Vow) o..
The tori be sey she go marry Vivek Dahiya wey engage her for January dis yr on July 8 o nd on top dat level she don sama her fans wit her pre-wedding pinshures wey make sense die...
Yes o d pinshures hot wella nd we for TPN in advance dey tok sey " Shaadi Murbarak ma'am Divyanka....
See d pinshures afta d cut...

Wednesday, July 6, 2016
(FOTO)DIVYANKA TRIPATHI PRE-WEDDING PINSHURES WEY BADT GAN...
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment