Saturday, July 23, 2016

CONGRATULOBIA AS BABA GOD DON NACK WALE FILANI WITH ONE OGBONGE BLESSING O...

Miss Simplicity - On top pikin mata, Wale wey be rapper naim tori don dey nack our door sey he cancel the show wey he get for One Africa Music Festival wey shele for Barclay Center wey dey NYC base on sey him babe Chloe Alexis wey him don dey befriend tey tey born pikin yestaday  for New York afta she don dey labour for 72 hours o...
Wale himself don nack him IG fans pinshure wey show where him pikin Zyla take hold him finger o...
Correct tori, we for TPN dey sey congratulobia to dem oooooo......

No comments: