Sunday, July 24, 2016

LAST LAST MONALISA CHINDA DON YARN PIPU HER WEDDING DATE O...

Miss Simplicity -  Our ogbonge actress Monalisa Chinda wey she nd her husband Victor Tonye Coker do traditional wedding for February dis year naim don yarn us sey dem don ready to do their white wedding for Greeece o nd sey no family, friends nd colleagues wey she select nd sum gurus wey dey for entertainment naim go tanda for her wedding wey dem wan for for September 1 of this very 2016 o...
Monalisa Chinda tok sey she o dey happy well well o nd we too for TPN dey follow her happy we dey pray sey make Baba God o make He make everything go well for d day wey una pick oooo...

No comments: