Wednesday, June 15, 2016

WORKERS STRIKE : EKITI PDP YAB APC SAY DEN JUST WAN CAUSE GBEGE NI

The Ekiti State Chapter of the Peoples Democratic Party (PDP) don blame the All Progressives Congress (APC) for the  state say dem dey plan to cause kasala for inside Ado Ekiti ontop solidarity protest wey dem wan do to take support workers wey dey industrial action for the state.  For one giat by the by the PDP State Publicity Secretary, Mr Jackson Adebayo, wey den give journalists for Ado Ekiti yesterday, he yan say some leaders of the opposition party plus external forces dey behind the latest planned protest.

No comments: