U don take time watch dis new movie from Muyiwa Ademola Authentic "AYELABOWO" Ayelabowo - d movie wey tell us abt three friends wey dey try make quick money from d bad tin wey happen to anoda family.D movie feature four Ogbonge Nollywood actors "Femi Adebayo, Odunlade Adekola, Ebun Oloyede (Olaiya Igwe) nd d baba Authentic Muyiwa Ademola himself....Na originality Muyiwa bring out for d movie o "Ayelabowo". Another tin there be sey all d shoot na for Ibadan, Apata area gangan, d hospital na for Iyana-alexander apata nd the houses na between Aga-loke, Oloruntumo nd Alexander area 4 apata Ibadan....Oga Muyiwa Ademola don do ham again na wetin make ham be Mr Authentic be dat....Originality na him watchword....

No comments:
Post a Comment