THE Peoples Democratic Party, PDP, youths don carry seven days nak the party ontop leadership wahala or else den go take over the party. Wen E dey yan journalist for Wadata Plaza party secretariat, youth leader, Aderemi Olusegun, yan say the party bigg pass any body plus say make the ogas no dey carry the party future play. He yan say dem reason say e go make sense say make den com together sake of say den go fit tok the mata of the perty plus the menbers dem.
No comments:
Post a Comment