Wow... When person don big reach some kain level, e get some things wey person no go expect day he go fit do again for life, even for hin career. That na why many pipu shock when dem catch Bishop David Abiodun wey be the number 2 man for the full Living Faith Church international, wey everybody still Sabi as Winners Chapel for Royal College Road, Masaka wey dey Abuja. Dr Bonnyhills one Abuja Comedy Bros put am for Facebook, come add say Bishops no fit even commot from dem small shop go preach Christ for public again... This one wey dis ogbonge man of God na confirmer confirmento.
No comments:
Post a Comment