Friday, June 17, 2016

(FOTO)SEE MAMA ND PIKIN WEY GET S SWAG ND STYLE..


Miss Simplicity - As d tin dey hot na so I tok sey make me sef serve ham give una o..
Na Uche Jumbo-Rodriguez nd her fine boy pikin wey him name be Matthew naim dey for d cover of d new edition of Motherhood In-Style Magazine nd d pikin nd mama no send anybody as dem two make sure sey dem give evribody wetin dem dey call Cuteness Overload...No think ham at all, no reason ham too much, ma'am Uche dey try tell us sey sum mama o get style nd swag... Check d photos make una see hw dem take rainbow color take design their pinshures



No comments: