Tori wey dey reach we hand now dey yarn say, we Minister for Petroleum Resources mata wey still be Oga patapata for NNPC, Dr. Ibe Kachikwu just land for Gbaramatu Kingdom dis evening and wetin he go do na to see dem Niger Delta Avengers plus come start Maritime University again for the area. We go let una dey Sabi as e dey go..
No comments:
Post a Comment