President Muhammadu Buhari reason wey hin reason say make den throway the confab wey dem do for 2014 nahin don dey vex many pipu. The many many pipu wey yan say make dem no try am na pipu wey follow dey the confab. But sha some pipu don yan say the confab no too make sense sake of say wetin dem really yan no dey part of wetin we Naija pipu need plus say na dem own dem go yan for the confab.

No comments:
Post a Comment