Friday, June 3, 2016

I NO COLLECT ANY MONEY FROM DASUKI O– OMISORE

Before before deputy governor for Osun State, Iyiola Omisore, for yesterday nahin don  deniy say hin colet money from before before National Security Adviser, Mr Sambo Dasuki . Omisore yan dis one wen he dey gist for Channels Televisions ontop Politics mata, the before before Senator con yan say Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) no call am for anythingooo. E con yan say make beta pipu no gree ear wetin dem say den say pipu dey yan because why na just oppose dem dey oppose beta beta pesin.

No comments: