Friday, June 3, 2016

U.S DIPLOMAT SAY NA TO DIALOGUE WITH NIGER DELTA PIPU FIT ENDORSEMENT THIS GBEGE O

The United States on yan say na dialogue go settle the gboa gboa wey militant dey do ontop oil installations for Niger Delta region. The Spokesman for the Embassy of the United States in Nigeria, Mr Sean McIntosh, yan Channels Television say America nahin dey ready to patner Nigeria sake of say dem wan join hand take end  terrorism for we country.

No comments: