Friday, June 3, 2016

ALLELUYAH... FEDERAL GOVERNMENT DON START TO DEY CLEAN UP OGONI LAND

We federal government don start the clean-up of oil spills for Ogoni land, Rivers State, Nigeria, as den recommendd for the United Nations Environment Programme (UNEP) report. The Vice President, Prof. Yemi Osinbajo, wey dey rep President Muhammadu Buhari for the event, nahin do the launch for yesterday. Professor Osinbajo con yan say dis one wey dem do so nahin be beta beta one, wey go beta the life of the Ogoni pipu plus the whole Niger Delta.

No comments: