Friday, June 3, 2016

COURT FOR KENYA DON FREE 43 PIPU SAY DEM NO BE SECESSIONIST GROUP MEMBER

One court for Kenya city for Mombasa nahin don released 43 men yesterday wey dem bin reason say dem dey part of the group wey dey fight for independence of the Coast region from the hinterland.
The Mombasa Republican Council (MRC) nahin don dey accuse government say na den cause all the dabaru wey happun for dem country so dem wan gerara hia from tge government.

No comments: