Wednesday, June 15, 2016

SHUU.... EFCC DON ENTER OBANIKORO HOUSE GO CARRY MOTO PLUS OTHER VALUABLES

Officials of the Economic and Financial Crimes Commission, EFCC yesterday, enta the Ikoyi house  of former Minister of State for Defence, Mr Musiliu Obanikoro still con cary moto plus othe things.Tori yan say Obanikoro o dey for hiuse wen den showface for hin tamak, den yan say hin no dey for inside we Naija. Obanikoro media aide, Jonathan Eze, yan say the official harass pipu plus hin wife wey dey the building.

No comments: