One week after den grant dem bail by Federal High Court for Abuja, cousin to former Presido Goodluck Jonathan, Robert Azibaola, plus hin wife, Stella, nahin den never still comot Kuje Prison.Investigation show say the couple, wey dey face seven-count criminal charge ontop $40 million contract scam, nahin no get money to take bail den sef as court carry nak dem.
No comments:
Post a Comment