Friday, June 3, 2016

SEE D WAY LIZ DA-SILVA TAKE ANSA ONE OF HER FANS FOR INSTAGRAM...


UR MAKEUP SEF FINE ND E FUNNY.....
Miss Simplicity - Liz Da-silva wey be one ogbonge nd correct Nollywood actress post her pinshure for her IG page nd many of her fans comment, sum gud nd sum bad bt d one wey come make Liz Da-silva reply na d one wey Monialliangle tok sey Liz dressing dey funny...Sharperly Liz no let ham cold at all, she sef come edit Monialliangle pinshures nd she tell her sey her makeup no fine nd sum of her fans sef Hmmmm see downgrading, sum pipu just dey, dem no sabi tok. Liz I like d ansa wey u give d lady o, if na me I go tok pas so bcos honestly d girl pinshure no make sense at all. Make una see Monialliange comment nd Liz Da-silva own afta d cut



No comments: