Friday, June 3, 2016

(FOTO)SEE WETIN JOAN OKORODUDU TOK SEY BE HER DREAM ON TOP CELEBRITY MAGAZINE...


Miss Simplicity - The Celebrity Shoot Magazine Abbyke Domina dey do naim don sama us wit their new edition nd na Joan Okorodudu wey be d CEO of Isis Models naim dey cover of d magazine o nd Joan for d magazine tok sey her dream na to dey find models nd to be d first person wey go discover Albino wey go be model for Naija o... Albino??? Sey dat one fit possible sha? Anyway wetin no fit happen for naija, make we dey look hw e dey go naw... Pinshures afta d cut...



No comments: