Miss Simplicity - Demi Lovato wey be singer nd Wilmer Valderrama wey be ogbonge actor naim don dey date each oda for over 6yrs o bt e wan be like sand enta d mata na so dem com blow final whistle for d tin...
Demi Lovato don com out com sama pipu wit d reason wey make their mata scatter o...
Make una see wetin she tok afta d cut oooo.



No comments:
Post a Comment