Thursday, March 24, 2016

NOMORELOSS : NAWA FOR TYPHOID O, FROM THE MIND OF SISI



S. I. S. I. - Nawa  4 typhoid- e pain me as I hre say our own iyawo asiko singer Nomoreloss  kick d bucket ystrdy , bt wetin kn pain me pass be say dem tlk say na thyphoid kill am o.... for one hospital lyk dat @ opebi wey him be dey tak tritmnt b4 him death tlk am, na e him manager Miss  Izu too kn tlk say na tru o bt d full tory him neva ready to trow am yet say mk we gv tym for him family to grieve wella... typhoid if na tru na e u cari am go....e no gud o... Bt abeg wait o, shey typhoid still dey kill person at ds our computer age so...hmmmm

No comments: