Thursday, June 2, 2016

JORDAN COLLABO WITH NAIJA ONTOP TERRORISM

The Republic of Jordan plus Nigeria don dey reasonn way wey dem go take collabo sake of say dem wan togeda finish Boko Haram terrorists for Nigeria northeast. One delegation led by the Special Adviser to the King of Jordan ontop Political mata, Mr Manas Dabbas, enta we Naija yesterday. The delegation con congratulate the Chief of Defence Staff (CDS) plus the Nigerian Armed Forces for dem persistence ontop say dem wan reduce the gbege of Boko Haram Terrorists.

No comments: