Thursday, June 2, 2016

ASSET DECLARATION GBEGE: WITNESS WEY NO SHOW NO MAKE SARAKI MATA CONTINUE FOR TRIBUNAL

The trial of the Senate President, Dr Bukola Saraki, for the Code of Conduct Tribunal (CCT) ontop  false assets declaration nahin den stop yesterday because say prosecution witness, Michael Wetkas no show face. The trial, wey suppose continue no fit after the prosecutor, Mr Rotimi Jacobs drop letta wey dey yan say chief witness, Mr Micheal Wetkas, no go dey around because say E wan go testify ontop another case. Dem never choose date wey dem go resume the case.

No comments: