Thursday, June 9, 2016

HMMM... WETIN MAKE BUHARI MINISTERS WAN DO TOWN HALL MEETING?

The Centre for Democracy and Development don yan say five ministers go take part for one town hall meeting wey den go take assess the government of Muhammadu Buhari,According to wetin the organisers den yan, the government delegation will be led by na the Minister of Information plus Culture Lai Mohammed. nahin go lead the ministers dem. Idayat Hassan, wey be the CDD's director, yan say this wan nko nahin go make am dey possuble for the goverent to taje gist the pipu as e dey go plus still con rubb mind with dem. Four other ministers include Babatunde Fashola (Power, Works, and Housing), Audu Ogbeh (Agriculture and Rural Development), Amina Mohammed (Environment), and Udo Udoma (Budget and National Planning) The town hall meeting wey den call "Buharimeter". nahin be project of CDD, wey Open Society Initiative for West Africa (OSIWA) plus the Department for International Development (DfID) folow chuk hand.

No comments: