Friday, June 3, 2016

(FOTO)SEE DRESS WEY LAYOLE OYATOGUN TAKE HOST AWARD


Miss Simplicity - Na Layole Oyatogun wey be TV presenter naim host d 19th edition of City People Awards for Excellence, na Tiannah styling naim she nack for there o, na so she sey make she sama us wit d pinshures wey she post for wen she dey host d award o nd she make sense die for d pinshures dem....See pinshures afta d cut....



No comments: