Saturday, October 24, 2015

AFRICAN OPERA CONCERT PLUS OPENING FOR IMAGINATION TEAM NA TOMORROW, SUNDAY 25TH O

Na history wan shele tomorrow o and if you carry am e gobpain you gan o. Na the official opening for the group wey dem dey call the imagination team and na tomorrow Sumday 25th Oct 2015, the level go shele for Greatest Love Church wey dey No 1 church strt for back of Akobo Police station. Pipu wey go show face for the mata na Ibironke, tommy tush, turbaskey, Joshua (ise orin), Engnr Ronald, Dr taiwo, Dr Decker, K'zion, D'accord, Bukunmi Blerose, Baba Oror, Afouda (baba Agbalagba), Raphiela, Dafidi, MM Sax tinz, AM Studios, Unique memories, Esteri Guitar, DPLC... U no fit count finish. No Just imagine everything o, make your head no go scatter, come see am for yourself ni.

No comments: