Miss Simplicity - Dis na one kind tori wey dey totori nd sweet me for body, wen I see papa or mama dey show love to their pikin.Toyin Lawani wey be celebrity stylist nd CEO of Tiannah Styling don sama media with video nd pinshures wey she nd her pikin take wey dem dey rock d same clothe o as dem dey catch their fun o...no be small tin, dem make sense no be small. See d pinshures afta d cut...




No comments:
Post a Comment