Friday, June 3, 2016

DANI ALVES GO COMMOT FROM BARCELONA FOR SUMMER

Brazilian international, Dani Alves, nahin dem confam say go bounce Barca for summer. Technical Secretary of Barca Robert Fernandez, for hin end-of-season gist yesterday. Fernandez stil con dey yan say the bounce wey Alves wan bounce so na Hin decide am hinsef. He con yan say dem go carry Denis Suarez from Villarreal replace am.

No comments: