Tuesday, June 28, 2016

(FOTO)SEE AS DAKORE AKANDE FINE FOR HER NEW PINSHURES

Miss Simplicity - Na true wey dem tok sey beauty no get any tin to do wit age...
Na so e be wit Dakore Akande wey step out wit Purple dressing for one award wey she dey go attend...
Ma'am Dakore u too much, u dey mouthed..
Sum of d pinshures dey afta d cut....

No comments: