Tuesday, June 28, 2016

SEE WETIN DEM CARRY DASH FAITHIA BALOGUN FOR IJEBU...

Miss Simplicity - Faithia Balogun wey be our fine nd correct actress naim dem don dash one chieftaincy title for ijebu wey dey Ogun state o.
Dem call d title 'Atesin' se Adinni' nd actress like Moji Olaiya, Kehinde Rhoda, Kemi Afolabi, Tayo Odueke, Dayo Amusa nd plenty plenty correct pipu naim go ijebu go follow Faithia celebrate nd jolificate oo
See their pinshures afta d cut...

No comments: