Thursday, June 9, 2016

ECOWAS COURT DON FINE NIGERIA $3.3M ONTOP PIPU WEY DEM KPAIN FOR APO

The Economic Community of West African States (ECOWAS) court don yan say make Nigeria pay $3.3m ontop the September 2013 killing wey eight citizens for Apo district in Abuja. kpain For one ruling on Tuesday, the regional court yan say make we Naija pay compensatory damage of $200,000 to each of the family of the pipu wey kpain  plus $150,000 to each of those wounded.

No comments: