Thursday, June 9, 2016

HERDSMEN HAYAJ: GOVERNOR TAMBUWA DON SAMA HAILINGS GIVE FG GRAZING POLICY

The Sokoto State Governor, Mr Aminu Tambuwal, ontop the Federal Government's Grazing Reserve Policy nahin don dey yan the federal government say den do well plus say dis wan nko nahin go make we get better security, plus say e go improve the health condition of cow dem plus say we economic go make sense. The Governor yan dis gist yesterday. for the Government House for Owerri the capital of Imo State inside south-east Nigeria when he go visit the Imo State Governor Rochas Okorocha. He con yan we country pipu especially northerners, say make den support the policy, sake of say e go  guarantee better security for cows plus den herdsmen as plus people wey dey live for within the affected areas.

No comments: