Friday, June 3, 2016

BETA BETA JOB DEY COME VERY SOON -BUHARI’S PADI

We presido personal pesin don yan say Upcoming Social Security Programs nahin go Provide Jobs For 500 Thousand Teachers, 100 Thousand Artists
The Special Assistant to we President ontop Youths plus Students Affairs, Nasir Adhama, yan say the next three years of we Presido Muhammadu Buhari admin na hin go make sense for we Naija youths because why na beta beta upcoming innovative programs and activities nahin dyey follow am come.

No comments: