Naija Army yesterday say one person wey dey do bomb for Boko Haram don kpain when he dey try run commot from the GOBE wey we soldier dey do give dem for air and for land inside Sambisa Forest. E no end for there O, anoda one wey dey do IED wey dem take dem do suicide bombing don blind when bomb wey he dey do blow for him eyes. Statement by Col Sani Usman, wey be Acting Director for Army Public Relations, Army headquarters confirm the level, come still say dem Boko don dey suffer for we hand now o.
No comments:
Post a Comment