MISS SIMPLICITY - Uche Jumbo na one actress wey e be sey she no dey like reply wey her fans yeye her nd Bcos of dis, many of her fans go dey talk anyhw for her pages bt now d actress don para enta her instagram page on top sey her fans dey call her orobo bcos of d picture wey she post afta she born her pikin wey weigh up to 243pounds. She tok sey she get mirrior nd she knw wen she fat nd wen she lean. Now she don tok sey make pipu no put nose for her mata again nd if dem no fit close their mouth make dem abeg, she beg dem o sey make dem pack their load leave her page. Hmmmm I like dat jare, make dem no dey take ur "Gentility for stupidity....
No comments:
Post a Comment