Minister of Information plus Culture, Lai Mohammed, yan say Buhari administration sabi say no be tori we pipu wan dey hear but say the change wey den promise na small small. According to am Lai Mohammed, yan say den go change the mess up of the past administration into blessings. Lai bin yan dis wan wen E dey follow members of the Broadcasting Organisation of Nigeria (BON) yan ahead of the one year anniversary of the All Progressives Congress (APC)-led government.
No comments:
Post a Comment