Monday, April 25, 2016

TODAYS WOMEN MAGAZINE DON SAMA US WIT DEM APRIL 2016 MAGAZINE


MISS SIMPLICITY - And na Nollywood stars like Ramsey Nouah, Kate Henshaw, Kemi Akindoju, Daniel K. Daniel nd Adesua Etomi naim dey for d magazine cover o. The cloth wey d actors nd actresses wear for d picture make sense die. For inside d magazine, Ramsey Nouah tok abt hw e bin dey hard for ham wen him small base on sey no enjoyment for ham wen he bin small. 


Then Kate Henshaw tok sey she almost give up her life o wen tins no work d way she dey plan then ooo infact all of dem tok hw life take treat dem d time wen dem dey grow up o. See beauty, see levelz, see swag, u go fear fear naw...those actors nd actresses make sense wella for d cover photo.

No comments: