Friday, May 27, 2016

CHAIII... PYTHON BITE MAN FOR JOHN THOMOS WEN HE DEY TOILET

Attaporn Boonmakchuay 38-year-old Thai man don dey  recover from bloody encounter with one 3-meter (10-foot) python wey waka enta the man shit pipe for hin house wey dey Chachoengsao provine, east of Bangkok  still con bite hin john tomos as the man dey shit.
He yan Thai TV Channel 7 say he struggled to remove the snake for 30 minutes before he managed to escape with help from hin wife plus neighbour. After his wife tie  rope around the snake, Attaporn con open the jaws before he fit comot out. Emergency workers con dismantle the Asian-style squat toilet, wen the python still dey there. Dem con say dem go  released the snake back enta bush.

No comments: