Friday, May 27, 2016

FG PLUS PIPU WEY GET MOUTH FOR NIGER DELTA DON PLAN TO STOP PIPELINE GBEGE

The Federal Government plus stakeholders from the Niger Delta region don resolved to work together so dem go fit stop the recent attacks on critical oil plus gas installations still com ensure security, stability plus economic development for the area. We Honourable Minister of State for Petroleum Resources and Group Managing Director of the Nigerian National Petroleum Corporation (NNPC), Dr. Ibe Kachikwu yan dis wan wen E dey Address journalists for the end of the meeting with stakeholders for Abuja, still com dey gist say the Federal Government don ready to check the resurgence of pipeline sabotage for the region. Dr. Kachikwu yan say all the stakeholders resolved say solutions to the attack on oil plus gas pipelines dey within the communities, dem com dey add say communities get responsibility to ensure protection of pipelines for dem tamak. He com add say all the state for the region go nominate 4 or 5 representa wey go work with security agencies to secure oil facilities for dem tamak.

No comments: