Wednesday, May 18, 2016

WE DON PAY OIL MARKETERS N48.2BN SUBSIDY GBESE - MINISTER

We Minister of Finance, Kemi Adeosun, don yan say we Federal Government don pay the N48.2BN billion subsidy gbese wey dem wan pay the oil marketers in 2015. Dis tori dey part of the  statement wey the ministry's Director of Information, Salisu Dambatta, yan for Abuja yesterday dem com dey add join say the money wey dem pay so na hin go make oil marketers carry petroleum products enter we obodo Naija plus say dem go fit chuk hand  for any money matter wey show face for road.

No comments: