Baba Agbalagba, K1 De Ultimate wey still be Caboni Tutti For Fuji music climb on top him Facebook go yarn us wetin happen for him house today when him pikin Mustapha Adetunji Ayinde-Marshal, come carry him Degree certificate wey he collect from York University for Toronto, plus him Canadian citizenship certificate with Passport on top... He say he pray wella for the guy say him children too go make am happy for life as he don make am happy.
No comments:
Post a Comment