About 13 suspected cultists nahim the Lagos State Police Command in the Ilasan, Ajah end of the Lekki-Epe Expressway don arrest say dem destroy cars plus shops.Tori yan say the suspects wey land for around 2am, dem invade Labaster Street, com begin spoil all the vehicles wey dey the street. Dem say dem do all this because say one of dem gang leaders, wey hin name be Thunder don kpain. one resident, wey hin name be Prince Kami, tok say the hoodlums stabbed one man to death during the mayhem.
No comments:
Post a Comment