Miss Simplicity - Juliet Ibrahim wey be one person wey get plenty ogbonge talent naim post sweet words dat is to sey Heartfelt words according to oyinbo, abt Pete Edochie wey be legendary Nollywood actor wit one beta pinshure wey she nd d actor snap o. For d pinshure, she write sey " Priceless moment, she tok sey " Pete Edochie na one man wey she go always adore nd appreciate o. Hmmm dis kind tin can dey sweet my belle, wen I see pipu dey give respect to person wey respect due, I dey always dey hapi. Carry go jare ma'am Juliet, ur head dey dia.....See d pinshure afta d cut.
No comments:
Post a Comment